Musk $1m-a-day giveaway to swing states voters 'deeply concerning'
Tech billionaire Elon Musk don tok say e go do give away $1m (£766,000) per day to registered voter for key swing states until di US presidential election on 5 November. Na from those wey sign one pro-US Constitution petition by Oga Musk campaign group AmericaPAC wey dem go randomly choose winner,